Settings
Light Theme
Dark Theme

Different Cultural Food Wey I Don Try And How I Tek See Am.

Different Cultural Food Wey I Don Try And How I Tek See Am.
Jul 3, 2021 · 8m 26s

Welcome back country p. How we deh? Na me be Comfyflex, the only toku toku madam for Nigeria dey inside this Tori palour. You don sabi how we deh tek...

show more
Welcome back country p.
How we deh?
Na me be Comfyflex, the only toku toku madam for Nigeria dey inside this Tori palour.

You don sabi how we deh tek waka for inside hia.
Today na another big day for fun especially wen I dey smell food everywhere.

Na mata wey no dey tire persin everytime. Life been deh sweet if food dey.

So, today we go tok about different culture food wey I don sama and wetin I think about dem.
show less
Information
Author Comflo Tubetunes
Website -
Tags

Looks like you don't have any active episode

Browse Spreaker Catalogue to discover great new content

Current

Looks like you don't have any episodes in your queue

Browse Spreaker Catalogue to discover great new content

Next Up

Episode Cover Episode Cover

It's so quiet here...

Time to discover new episodes!

Discover
Your Library
Search