Settings
Light Theme
Dark Theme

#GNWA: 2019 Election Paroles (How The Whole Matter Suppose Play) #NigeriaDecides2019

#GNWA: 2019 Election Paroles (How The Whole Matter Suppose Play) #NigeriaDecides2019
Nov 28, 2018 · 14m 43s

Them dey talk say Lizard na crocodile wey just join miltary. Based on the levelz of the election wey we wan full out so we gatz choose between Lizard (Atiku)...

show more
Them dey talk say Lizard na crocodile wey just join miltary. Based on the levelz of the election wey we wan full out so we gatz choose between Lizard (Atiku) and Crocodile (Buhari), which one we feel say go better for us? Which one go pay us, we Nigerians suppose reason how we want take arrange our future with dat of our pikin dem. We Don see say no be by mouth. If na by mouth , plenty of us for don build skyscrapers.
show less
Information
Author KANAYO📻OAP
Website -
Tags

Looks like you don't have any active episode

Browse Spreaker Catalogue to discover great new content

Current

Looks like you don't have any episodes in your queue

Browse Spreaker Catalogue to discover great new content

Next Up

Episode Cover Episode Cover

It's so quiet here...

Time to discover new episodes!

Discover
Your Library
Search