Settings
Light Theme
Dark Theme

Economic Story in Pidgin English - Four Priorities for the Nigerian Economy in 2021 and Beyond

Economic Story in Pidgin English - Four Priorities for the Nigerian Economy in 2021 and Beyond
Feb 1, 2021 · 21m 39s

Una welcome to NESG Radio. This na the ogbonge radio channel wey we dey bring sabi people to tuk solution to better the life of Nigerians.Today we get Wilson Erumebor....

show more
Una welcome to NESG Radio. This na the ogbonge radio channel wey we dey bring sabi people to tuk solution to better the life of Nigerians.Today we get Wilson Erumebor. Wilson be Oga economist for the Nigerian Economic Summit Group. Wilson go yarn us sake of sey the ochara report wey NESG just carry comot. 2021 Macro Economic Outlook Report.Wilson welcome. Make we first sidon look Nigeria economy for the year two thousand and twenty. Nigeria chook head for anoda economic recession gbege since two thousand and sixteen. Market begin cost wey you dey call inflation rate. Money dey reduce for government kolo, wey oyinbo call external reserves, even naira begin dey call dollar oga, and other foreign money don cost pass naira. How we take find we country for dis gbege?
show less
Information
Author Africa Business Radio
Website -
Tags

Looks like you don't have any active episode

Browse Spreaker Catalogue to discover great new content

Current

Looks like you don't have any episodes in your queue

Browse Spreaker Catalogue to discover great new content

Next Up

Episode Cover Episode Cover

It's so quiet here...

Time to discover new episodes!

Discover
Your Library
Search